UcenterDress golden color with sequin of the garments

Hmmmmm.....attention pls ladies and gentlemen
E get one story I dey always post here
Nd anytime I post dis story
Pple dey always give me money
No be say I beg bt I plead wit u great guys
Make una send me money
My accct number is 1031415545
It sky bank
Acct name shittu oluwadamilola
Pls mak una send any amount it okay
LOLS.ABEG
We go soon resume school.pls I av 2 pay my bills
Oya nw let go
D 1st day I went 2 infinix office wit Joshua Oluwafemi Praize
I saw fakemi
I ask one bros wey dey d office can I go nd meet dis gal
Bros: no u can't
So I went 2 one party nd I saw fakemi again
I saw fakemi nd she was standing alone
I told agbaye I wan go meet dis gal
Agbaye: go
Me: I no get liver
Agbaye: go seh
Me: I no get liver she
Agbaye cum dey advise me.he say
Agbaye: Damilola ooooo.if u believe u go defeat hehe
So stand up 2 ur fit nd say no 2 u defeat
Believe nd do d best
Only jah fit do d rest
Na im I cum get liver I go meet her
Me: helo fine gal
Fakemi: wettin
Me: I don't wanna wait 4 nobody
Fakemi: ehn ehn
I jst wanna dance wit u mummy
Dnt be shy
Dnt u worry o
Fakemi: excuse me am nt ur type
Me: baby gal d way u dey make me feel lyk wettin I expect o
O da na
Je kin gbe e lole
Mummy mi reti omo
Marry me o baby
Na u be my orente
Shout out 2 my orente
I countined
If u give ur heart 2me
I no go let u go
See I no go do u passa passa baby trusti me
Fakemi: dnt disturb me
Me: fakemi giv me love o
4ur sake I go go ifa temple o
Fakemi: leave me dami
Me: na koni koni love u dey play me so
Na I go meet agbaye dis gal no gree 4me o
Agbaye: promise her sumthin she go gree
I went back 2 meet her again
Me: o my head it lyk av neva see a gal lyk u b4
O maaa baby I promise u alllllllllllllll I can
See gal I wish say I fit say u too fine pass ur mama
Bt dat is imposible nananaana
Fakemi: excuse my boyfriend is here
Me: wu
Fakemi: holakoded
Me: wu he be
Fakemi: hmmm..dami my boyfriend lyk a melody
Nd my head can't give him up
Get me singing lyk
Nananananana Everrrrrryday
Me:wu is ur bf gan
Is he a chairman or is he an alaji
Fakemi: wu are u gan self
Me: ask any1 na me be d predidigangandidigangan
See ni odo ona oo.dem knw my story
I say leg over my baby give me leg over
Fakemi: wot
Me: fakemi if I give u d lamba won ma ni kiloshele gan gan kiloshele gangan
Fakemi:joor o
Me: u think say d world dey revolve around ur bum bum
U think d world dey rotate around ur fineeeeee face oo
Woo hollup hollup hollup
As I dey 4low fakemi talk
Wizkid jst enter
Fakemi shouted wizzzy
Fakemi: wizzy boy make we dance daddy yo make we dance starboy make we dance
Wizkid: yeaheeeee...se I get big big barca wey dey make me nice wey dey make me feel amazing gal UcenterDress golden color with sequin of the garments
I get d gals wey dey give me things I need haaahaaa
I get d gals wey dey mak me feel nice
As fakemi dey cum bak my side
Wizkid jst saw me
Wizkid: DAMILOLA!!!!!!!!
Fakemi: do u knw dami ni
Wizkid: haaa damilola baba nla won
Lyrical baba nla won
Ascension baba nla won
So one gal dey our side she say
One gal: DAMILOLA am ready 4 d nite am ready 4 d nite o
Me: I swear u no go vex o
As u can see I jst dey chikito 4rm d down town side
She dey charge me up wen I see ur rite heee
As we dey continue talk
Holakoded jst cum 4rm no where ni.
Holasco: fakemi hw far
Fakemi: let go jare olamide
Me: aunty I dey 4low u talk nw
Fakemi: (laugh) so u sittin in d corner
Wearin gucci and gabana
Hollakoded don hammer
U sit down 4 corner
Oya oya ask ur mummy
Awon eleyi awon eleyi
Won bad gan
Oya oya ask ur daddy
Awon eleyi awon eleyi won bad gan
I cum dey cry
Me: I say yeee yeheyeeeheeeyeeheee
See d gal I wan marry
No tym.I tel d gal face 2 face.I say
Ori rada rada ori yama yama
Ori jati jati ori woran woran
After 2wEeks my broda see me fuel wit his jeep
Na im I saw fakemi again.she saw me inside jeep
Fakemi:DAMILOLA!!!!!!!
Me: do I knw u
Fakemi: yes nw
Me: I no knw u o
Fakemi: amo arawa ti aba ri ra wa
Amorawa ti aba rirawa
Ti abarirawo o amorawa
Me:ehn ehn.okay
Fakemi: is dis ur moto
I cum dey form no be my moto o
Me: southampton sign small boy
Small boy turn biggi man
Small boy drive biggi car
Blessing 4low d small booooy o
Joshua Oluwafemi Praize see nobody wey no fit mak am o
Fakemi: haaa damilola
Me: wot
Fakemi: boy u are always dat I want
Cos u get wot I need
Me: haha me
Fakemi: in short dere is nothin I won't do
2 make u smileeeeee. oooo
Me: so wot do u really want 4rm me
Fakemi:oh my GOD I want mak we marry
Me:God 4bid
Fakemi: y
Me: ask all dis married man wey dey here
Eni toba ma shey igbeyawo ashe gudo gudo meje
I say igbeyawo ogba gudo gudo meje
Fakemi:bt I love u nw
Me: ehn ehn sheybi av been beggin u
U no wan gree u see me talkin 2 tolani
U tel me say I no be human being
Fakemi: damilola I wil kil myself
Me: if u kill urself e no concern me o
E go jst be double wahala 4 dead body
Fakemi: ehen
Me: and d owner of dead body
Fakemi:where are u go nw
Me: me I jst want 2 werk werk werk werk werk
I jst want 2 werk werk werk werk werk
LOLS
The END
Blessin 2 dose dat would send cool cash
Lolssss